HomeEntertainmentMusicAyra Starr –...

Ayra Starr – Rush Lyrics

Mavin Records’ First Lady, Ayra Starr is back. The Afrobeats hottie surprised fans with “Rush,” her first official single following the release of her debut album, 19 and Dangerous, on August 6, 2021. It’s one of her most vulnerable, honest, and commanding records to date, where she sings about her money, the need to grind every day to preserve her status, and avoiding bad energy from her opponents. “Me no get time for the hate and the bad energy/ Got my mind on my money/ Make you dance like Poco Lee/ Steady green like broccoli/ Steady on my grind no wan hear what they wan telly me/ Kudi na my fantasy/ Dem wan dey check if my tap e no rush,” she sings over the poppy beat. “Rush” is track 13 on 19 & Dangerous (Deluxe).

Rush Lyrics by Ayra Starr | Afrobeats Lyrics

(Intro) 
Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa

(Verse 1) 
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us 

(Pre-Chorus)
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

(Chorus) 
But e dey rush
E dey rush well wеll
E be much
Na God dey make my tap, е dey rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)

(Post-Chorus) 
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri 

(Verse 2) 
Jofunmi Japata, I dey go Ghana
You never touch, you dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can’t count my grace
I just dey my lane, my lane

(Pre-Chorus) 
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

(Chorus) 
But e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
Edey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling with us) 

(Outro) 
‘Cause e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling)

Ayra Starr “Rush” Lyrics Video

Ayra Starr “Rush” Music Video

Listen to our selections of the Best New Afrobeats Songs 2022 right now on our Spotify and Apple Music playlists, and check out all of Afrobeats Card’s Afrobeats coverage here. 

Please subscribe to Afrobeats Card, the go-to YouTube channel for all your favourite Afrobeats artists, hot new Afropop songs and the trending Afrobeats and Amapiano hits. Share and hit the notification button for more videos like this, as well as weekly videos of the Best New Afrobeats Music 2022, Nigerian Amapiano Songs, and more! #BestNewMusic

spot_img

Create a website from scratch

Just drag and drop elements in a page to get started with Newspaper Theme.

Continue reading

15 Most Romantic Places in Kenya

Nestled within the heart of East Africa, Kenya unveils a tapestry of romance set against its breathtaking landscapes and a myriad of captivating attractions. For couples yearning for moments that transcend the ordinary, Kenya is a treasure trove of...

15 Most Romantic Places in Rwanda

Romantic getaways are all about creating cherished moments and sharing intimate experiences. In the heart of Africa, Rwanda offers a unique blend of natural beauty, cultural richness, and serene landscapes that set the stage for a romantic escapade. Here...

20 Best Things to Do in South Africa

South Africa, a land of diverse landscapes and cultures, offers a wealth of experiences for travelers. Whether you're captivated by wildlife, fascinated by history, or seeking adventure in the great outdoors, South Africa has something for everyone. In this...

Enjoy exclusive access to all of our content

Get an online subscription and you can unlock any article you come across.